
Hosted by Pidgin Parlour · EN

Many yawa gas for di month of February for dis crypto space and one of dem wey touch everybody na say dem hack the 3rd largest cex of $1.4billion.Chaiii, dat one reach everybody. If dis matter reach una side make una download and listen. ode🎉Disclaimer - bewareNothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.Thank youFollow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlourSubscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/Join us on telegram https://t.me/pidginparlour

Inflation for economics na when prices of tinz dey go up and una no moni no fit catch up. Pesin talk say inflation no dey affect crypto, odas talk say even crypto dey hear am.Wetin una wan believe!!Na why we gada discuss inflation mata for dis episode be dat.If dis mata concern una, make una download and listen. Disclaimer - bewareNothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.Thank youFollow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlourSubscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/Join us on telegram https://t.me/pidginparlour

Many pipo dey worried about Wetin dey sup for BTC for dis bull run, e be like say dem don reduce e influence for di market.Cause normally as BTC rise, other crypto suppose rise join, but e be like say BTC no even dey affect the market again.Na why we gada today come reason Wetin dem dey call BITCOIN DOMINANCE.If dis mata concern una, make una download and listen. Disclaimer - bewareNothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.Thank youFollow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlourSubscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/Join us on telegram https://t.me/pidginparlour

Memecoin don dey do plenty numbers for dis particular season, and e be like say many people dey reason say e like say na dem get dis cycle.For token 2049 conference, Murad talk beta tinz about dis mata and na on top am we dey gada discuss.If dis mata concern una, make una download and listen.Disclaimer - bewareNothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.Thank youFollow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlourSubscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/Join us on telegram https://t.me/pidginparlour

Dis 2025, na year wey una no suppose make any mistake for dis space.we don gather discuss 7 kind of mistake wey pipo wey dey inside dis web3 dey make.If dis mata concern una, make una download and listen. Disclaimer - bewareNothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.Thank youFollow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlourSubscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/Join us on telegram https://t.me/pidginparlour

How una take Dey see project like , hedera, XLM and XRP.Many pipo talk say, no show for dem for inside dis run again, but no be Wetin dia chart talk be dat.For dis episode, we gada reason Wetin dia chart talk. If dis mata concern una, make una download and listen. Disclaimer - bewareNothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.Thank youFollow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlourSubscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/Join us on telegram https://t.me/pidginparlour

We still Dey inside dis run and mani pipo Dey reason how dem fit make plenty money inside dis run.Crypto stocks na one major option wey una fit look and e don Dey simple now cause una fit run am inside una bank mobile app.Na Wetin Revayahh gather discuss for dis episode be dis.If dis mata concern una, make una download and listen. Disclaimer - bewareNothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.Thank youFollow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlourSubscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/Join us on telegram https://t.me/pidginparlour

Supra dey try solve di wahala wey blockchain get wey dem Dey call Blockchain trilemma, dem talk say dis innovation for make Supra pass Solana.Na Wetin we gada reason for dis episode be that.If dis mata concern una, make una download and listen. Disclaimer -Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.Thank youFollow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlourSubscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/Join us on telegram https://t.me/pidginparlour

As market det fly for dis bull run wey we dey so, mani pipo dey ask say how dem for make dia token take work for dem apart from say dem hodl, For dis episode our host “Revayahh” reason di matter so tey e drop alpha wey anybodi for use navigate di market.If dis mata concern una, make una download and listen. Note say: Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.Thank youFollow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlourSubscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/Join us on telegram https://t.me/pidginparlour

Maker DAO na one of di top market maker for crypto and dem dey rebrand go sky, dis development go get plenti consequences for di work wey una sabi dem before for di crypto space.For dis episode, we gada reason how una for fit position beta for dis dia development.If dis mata concern una, make una download and listen.Disclaimer - bewareNothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.Thank youFollow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlourSubscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/Join us on telegram https://t.me/pidginparlour