
Hosted by Pidgin Parlour · EN

Trump don become president, market dey boom and FOMO dey everywhere!Many pipo dey reason say dem no too sabi how dem go make am for dis run.Na why we gada cook beta alpha for dis episode, if you Dey reason how you fit make money for dis run?If dis mata concern una, make una download and listen.ode🎉Disclaimer - bewareNothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.Thank youFollow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlourSubscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/Join us on telegram https://t.me/pidginparlour

Trump don become president, market dey boom and FOMO dey everywhere!Many pipo dey reason say dem no too sabi how dem go make am for dis run.Na why we gada cook beta alpha for dis episode, if you Dey reason how you fit make money for dis run?If dis mata concern una, make una download and listen. ode🎉Disclaimer - bewareNothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.Thank youFollow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlourSubscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/Join us on telegram https://t.me/pidginparlour

Base blockchain na correct blockchain wey go run up if bull run finally return. As per se na coin base be di mama of di project.If dis matter na true , which project go come do well for dis run?We don sought beta, projects on dis episode wey go do well for dis run.If dis mata concern una, make download and listen.Enjoy this episode🎉Disclaimer - bewareNothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.Thank youFollow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlourSubscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/Join us on telegram https://t.me/pidginparlourP.S -Nothing wey we talk na financial advice

If una dey follow Wetin dey sup for di crypto space, una go know say Tron ecosystem don dey blow up small small and many pipo dey reason say wetin cause am.Na on top dis matter we gada reason for dis episode.If dis mata concern una, make una download and listen.Enjoy this episode🎉Disclaimer - bewareNothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.Thank youFollow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlourSubscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/Join us on telegram https://t.me/pidginparlour

If una dey follow Wetin dey sup for di crypto space, una go know say Aptos ecosystem don dey blow up small small and many pipo dey reason say wetin cause am.Na on top dis matter we gada reason for dis episode.If dis mata concern una, make una download and listen. Enjoy this episode🎉Disclaimer - bewareNothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.Thank youFollow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlourSubscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/Join us on telegram https://t.me/pidginparlour

Superteam na like super hero wey act marvel movies, plenty pipo wey get talent come together make dem make solana ecosystem beta.Dis innovation don make plenty pipo enter into Wetin Dey sup on top Solana. For dis episode we don bring one member wey Dey superteam make we gada reason Wetin Dey sup for dia inside and how newbie fit enter!If dis mata concern una, make una download and listen. Enjoy this episode🎉Disclaimer - bewareNothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.Thank youFollow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlourSubscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/Join us on telegram https://t.me/pidginparlour